Joke: Mother & Son
Akpos: Hello maleee
Mum: Akpos
that meat & fish don boil?
Akpos: Yes oo malee
Mum: Abeg implicate salt & maggi,
attach oil, pepper & sentence the
crayfish and other small small fish dem to
death ….then involve the
leaves …after 10 mins, discharge the pot from fire.
You dey hear me so?
Akpos: yes malee …shuoo, this
food go good to download with Eba o!
Mum: No worry, i don already detain some
fufu for cooler… when time reach we go grant amnesty!!
haha!