Joke: Beans Story

Dem say Boko Haram dey poison beans wey dey come from North & I just buy one rubber for house.

Beans con dey hungry me, na im i cook beans. As de food don, I first give Bingo my dog so dat if e just waka, we go know how far.

After 30mins bingo still dey play, so I begin whack my portion. Just as I take de last spoon, na im gate man run enter house shouting oga, madam bingo don die. I rush swallow water, crude oil & bleach to hold de beans hostage naim Gate man run back say the man wey jam bingo wan say sorry!

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Read previous post:
Picture: Fine Boy Problems

Close