Picture: You go Fear Wetin Naija Economy do Barney

Look what the Nigerian economy has caused poor Barney. Life no level for everywhere. haha

barney(nalaugh.com)
.

.

2 Responses

  1. daniel assiak says:

    this naija barney don see life oo…see as e face wrinkle…even d barney’s tail dey sag as if d tin dey suffer from ulsa of d skeleton…y we nor fit do sumtin correct for once…..for crying out loud ….our soo called barney get HIV/AIDS..

  2. daniel assiak says:

    this naija barney don see life oo…see as e face wrinkle…..y we nor fit do sumtin correct for once…..for crying out loud ….our soo called barney get HIV/AIDS..

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Read previous post:
Video (animation): Klint Da Drunk Talking To Bottles

Close