Joke: Waec Result
Dad: I learnt your WAEC result is out
Son: Yes Dad, but you remember Chidi wey dey carry first for our whole school ba? He failed…
Dad: Dats terrible, wat happened ?
Son: I don’t even know. Even Tosin wey dey come teach me 4 house, he failed too…
Dad: Wats with d poor performance?
Son: Daddy, I dunno. Na so e be o…
Dad: So how was YOUR result?
Son: Habba daddy, you no hear wetin I dey talk since? If Chidi and Tosin fail, wetin u expect, I be winch? HAHA!!
hahaha